Good afternoon Guest. It's 22 May 2013, 12:54 pm!
just ao my 5k go nawa o
PALS.c as my 5k just go lyk dat
.b4 jamb,I pay one of my guy wey sabi book well well make he teach me.. center we dey,we agree say if he cough 1, I go know say na 'A' if he cough 2, I go know say na 'B' if he cough 3, I go know say na 'C' lyk dat dey go o,on friday, omo real cough cum hold ma guy ,he wan tell me say e bad 4am but I no dey house, I go drink. On saturday wey b jamb dey , I waka go in place i No see Am ,he wan try explain 4 me say em condition bad but I no even listen,b4 invigelator share paper, d guy don cough 1..I say o'boy kul down your blood dey hot,as d invigelator say start, d guy don cough 2..i say yes o,small tym, d guy just cough 2..I say no shaking my guy..i dey number 30 nd d guy dey number 5.,suddenly d guy begin cough lyk celine fan wey spoil o..d guy begin cough anyhow..i say no lele..after 2mins, I shout sir am thru'..as I justwan submit d paper, na so d invigelator just cough 2..i say sir 'ABEG NA WHICH ANSWER B DAT ? [ m ] Re: just ao my 5k go nawa o God don catch you be that o.2 posts >> Page 1 of 1
|